ALAMIEYESEIGHA GO FINALLY ENTA GROUND ON SATURDAY
The first civilian Governor of Bayelsa
state, Chief DSP Alamieyeseigha go finally enta ground ontop bury levels on Saturday,
26th March 2016 for him village wey dey Amasoma inside Bayelsa State.
Alamieyeseigha die on 10th October 2015 for age of 63.
Alamieyeseigha die for University of Port Harcourt Teaching Hospital
afta him don dey inside wetin oyibo pipu dey call coma for days.
Comments
Post a Comment