ARMY GENERAL DON DIE

The naija Army General wey dey lead the war against Boko Haram inside naija here don die. Major-General Yushau Mahmood Abubakar die yesterday for motor accident wey shele for Miadugri- Damaturu express road. Make Almighty Godu make him soul rest for peace Amen.

Comments

Popular posts from this blog

THRUST THURSDAY

MONEY MAKING MONDAY

Panic as gunmen kidnap pastor after service