HAPPY BAIDAY MISS JENNIFER
The before before Miss United Nations and ex- Queen Of Aso Centenary wey dey always
travels to obodo oyibo for research or holiday gada her friends
dem for Al Mamzar beach park wey dey Dubai to continue her Baiday
after she don celebration am with the one wey oyibo dey call boat cruise on 16th March.
Queen Jennifer wey dey work for NAFDAC na graduate of Microbiology from Imo State University. Dis na pishure of her baiday celebrate with her oyibo friend dem for Dubai.
Queen Jennifer wey dey work for NAFDAC na graduate of Microbiology from Imo State University. Dis na pishure of her baiday celebrate with her oyibo friend dem for Dubai.
Comments
Post a Comment