NECO - GCE NOV-DEC 2015 DON COME OUT

If you be schooldent or you follow for those wey write NECO and GCE for 2015, oya make you go check your result sharparly sharparly cos result don show face. Auntie Cece dey wish una goodluck.



Comments

Popular posts from this blog

WISE WOMEN WEDNESDAY

See These 2 Myths About Diabetes You Don’t Know.