RITA DOMINIC WITH WOMEN WEY DEY FIGHT FOR GENDER EQUALITY.
We own Nollywood actress, Rita Dominic, join hand with women dem to show her support ontop the one wey oyibo pipu dey call Gender
Equality Bill, She join oda naija woman dem for inside peaceful protest wey dem do on March 23, 2016, inside Ikeja, Lagos. Dis group been announce for facebook say anybody wey wan join make dem show face only for Rita to show face and join dem do the protest.
Dis na the pishure of the rally:
Dis na the pishure of the rally:
Comments
Post a Comment