WICKED WORLD
Some pipu get bad mind oooo. I wonder why person go bring pikin into this world just to do the baby like dis. Na somebody throwey dis baby for
Agbekolade, Agege Motor Road inside Idi-Oro area of Lagos on Friday
morning.. According to wetin we hear, dem say pipu wey dey live for the area see the baby wen e don die inside gutter.
Comments
Post a Comment