Blind Man wey thief


Police pipu for lasgidi don arrest one 61yrs old blind man wey follow army robbers dem go thief tyre wey reach 20million naira. We hear say those wey dem follow thief the tyre na one  John Michael, Charles Chinonso and James Francis sef.

Me I wonder how afoju go join pipu thief oo. This na dia pisure







Comments

Post a Comment

Popular posts from this blog

THRUST THURSDAY

BEFORE BEFORE PISHURE OF TOOKE MAKINWA