BEFORE BEFORE PISHURE OF TOOKE MAKINWA



Walahi i no beliv my eye when i see dis pishure. The pishure make we know say tru tru wetin bible talk say time dey for evritin inside dis we world na rili tru e be. Dis na pishure of wen Toke Makinwa neva get anytin and the pishure of wen she don turn celibriti. Kaiiiiii no be joke oooo God can turn anybody around anytime. Baba God abeg pick my kol oooo.



This na Toke wen she neva sabi aw far




This na Toke now. Hmmm no be small change oooo




Comments

Popular posts from this blog

THRUST THURSDAY